Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb17 August p. 2
  • Get Character Wey Dey Make God Happy—Dey Carry Body Down

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Get Character Wey Dey Make God Happy—Dey Carry Body Down
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
mwb17 August p. 2

MAKE WE DEY LIVE LIKE CHRISTIAN

Get Character Wey Dey Make God Happy​—Dey Carry Body Down

WHY E GOOD:

  • To dey carry body down dey help person be Jehovah friend.​—Ps 138:6

  • To dey carry body down dey make us be better friend.​—Php 2:3, 4

  • To carry body up no good at all.​—Pr 16:18; Eze 28:17

WETIN YOU GO DO:

  • Ask for advice, and follow the advice.​—Ps 141:5; Pr 19:20

  • Get open mind to help people, even for work wey you feel sey you don big pass.​—Mt 20:25-27

  • No dey carry shoulder because of the things wey you fit do or the work wey you dey do for Jehovah.​—Ro 12:3

One brother dey clean Kingdom Hall toilet

How I go take show sey I dey carry body down pass before?

WATCH THIS VIDEO: COMOT HAND FOR WETIN FIT MAKE YOU LEAVE JEHOVAH​—TO DEY CARRY SHOULDER. AFTER, MAKE UNA ANSWER ALL THIS QUESTION:

  • When dem correct us, how the kind person wey we be take dey show?

  • How prayer take dey help us carry body down?

  • Wetin be some things wey we go do to show sey we dey carry body down?

EXAMPLE FOR BIBLE WEY YOU NEED TO THINK ABOUT:

Nobody for this earth don ever be like Jesus. When e dey this earth, e carry imself down to help people.​—Mt 20:28; Joh 13:3-5, 14, 15.

Ask yourself, ‘How I go take copy Jesus example for this matter?’

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share