BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE | DANIEL 7-9
Wetin Daniel Talk Show When Jesus Go Turn to Messiah
Printed Edition
9:24-27
“70 WEEKS” (490 YEARS)
“7 WEEKS” (49 YEARS)
455 B.C.E. Dem sey make dem go build Jerusalem back
406 B.C.E. Dem build am back
“62 WEEKS” (434 YEARS)
“ONE WEEK” (7 YEARS)
29 C.E. Jesus turn to Messiah
33 C.E. Dem kill the Messiah
36 C.E. The ‘70 weeks’ finish