Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb18 February p. 8
  • Sofri So That You No Go Make Yourself and Other People Fall

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Sofri So That You No Go Make Yourself and Other People Fall
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2018
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2018
mwb18 February p. 8

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE | MATTHEW 18-19

Sofri So That You No Go Make Yourself and Other People Fall

Jesus use better example explain why e no good at all to let person make us fall or to make other people fall.

18:6, 7

  • “Stone wey dey make person fall” na anything wey person do to make another person do wetin e no suppose do, or anything wey happen to make person sin

  • E go better make dem tie millstone round the neck of person wey make another person fall and throw am inside sea

One donkey dey turn millstone; dem tie millstone for one man neck, dem come throw am inside sea

Millstone

18:8, 9

  • Jesus advice im disciples sey make dem comot anything wey fit make dem fall, even if na their hand or leg

  • E go better make dem cut this things comot so that dem go fit enter God Kingdom, than sey e dey with dem and come make dem enter Gehenna wey mean complete destruction

Which thing for my life fit become stone wey go make me fall? Wetin I fit do so that I no go make myself or other people fall?

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share